Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Burna Boy feat. Tuface & Timaya – Abeg Abeg (Remix)

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Burna Boy feat. Tuface & Timaya titled Abeg Abeg (Remix).

Damini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists.

Use the link below to stream and download Abeg Abeg (Remix) by Burna Boy feat. Tuface & Timaya.

Lyrics for Abeg Abeg (Remix) by Burna Boy feat. Tuface & Timaya

Aristokrat records
Una know na una know
Ojudu una judu ogede apobiano oo
Ojudu una judu ogede apobiano oo
Ojudu una judu ogede igidi apobiano oo
I see you
You see me too
I want the same wey you wanting too
I like it
You like it too
You know that
Everything is true
Story dem a tell us is true
Everybody know that gold is pure
And true
Nobody go fit tell you lie…and you
Nobody go fit tell you lie
Anyhow you want to look am
Na so you go see am
Anyhow you look am
Na so you understand am
Spiritual
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Well the show must go on
All my people been waiting for so long
So they will not take backshot from no one
What have I done so wrong
I’ve been waiting for a very long time
To tell you what’s on my mind
Them boy they are baby
To get on my level
Will cost them their whole lifetime aii aii aii aii
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Why o Why o Why
Every monkey wan chop the banana
That’s why everybody wanna hammer
Christians call God while the moslems call allah
Your girl wanna feel like Michelle Obama
I wan know why
Everybody wanna feel like a bad guy
Sometimes I wan know why
Everyone no wan real sharp guy
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Chanting
It’s Leriq call the paramedic 

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved