Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

DJ Jimmy Jatt ft. Burna Boy – Chase

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from DJ Jimmy Jatt ft. Burna Boy titled Chase.

DJ Jimmy Jatt is best known for his Jimmy’s Jump Off concert, an event he started in 2008 to become one of the most attended entertainment events in Nigeria.

Use the link below to stream and download Chase by DJ Jimmy Jatt ft. Burna Boy.

Lyrics for Chase by DJ Jimmy Jatt ft. Burna Boy

Dem make me move like that iyoo
Dem make me fill my glass iyoo
It’s so spectacular iyoo
And when you waka pass iyoo
And if you are too far iyoo
I carry binoculars iyoo
I gatz to see the yansh iyoo
I must to see the girl iyoo
She say make I no worry iyoo
Say she go tell her daddy o iyoo
Say she go add spice and curry o iyoo
Mhhmm haaha iyoo
Wetin happen
Wetin happen wetin happen
Notin happen
Notin happen notin happen
Girl dem are run and chase
Anytime they see my face
Sometimes me sef I gatz cooperate
Omo I no complain
They must know something about my face
Or something about my ways
Wey dey make all the girl dem craze
Omo I no complain
So fun gbogbo won pe je kan wole
Different different girls wey dey come my way
Mathematics teacher dem dey
Nurse and doctors sef dey
Omo governor dey
Omo ambassador dey
Won ki gbe hippopuray ee
E gba mi o gbami o gbami gbami
Won wa mi o e gba mi o
Jimmy Jatt o
E gba mi o Bazu
Won ko mi je bi garri o
Baz gbami
Gba mi o gbami o
Ta loun wa mi o ehhyy
Gba mi o gbami o
Jimmy Jatt o gba mi o gbami o
Gba mi o
Gbami o
Gbami o
You gonna send me moving very proper
So dem spin like helicopter treat dem very proper
Some I treat dem like every doctor
I am know when pass time so my time will cost them
Girl aa ee young like pasta
Wan me to be their sponsor but to find my answer
Do you believe in my styles so make me unleash them on style
Sisco we not unique to draggin
Sisco thought the need for waggin
This stuff cos is weaken your braggin
Just know that anythin can happen
And please know that any time is flashin
I got the magic any time they askin
Kelechi waggin smoke wed and lashin
You say burner burm dem like acid ooh na eyea
Girl dem are run and chase
Anytime they see my face
Sometimes me sef I gatz cooperate
Omo I no complain
They must know something about my face
Or something about my ways
Wey dey make all the girl dem craze
Omo I no complain common
So fun gbogbo won pe je kan wole
Different different girl wey dey come my way
Mathematics teacher dem dey
Nurse and doctors sef dey
Omo governor dey
Omo ambassador dey
Won ki gbe hippopuray ee
E gba mi o gbami o gbami gbami
Won wa mi o e gba mi o
Jimmy Jatt o gba mi o
Baz won ko mi je bi garri o
Baz gbami
Gba mi o gbami
Ta loun wa mi o ehhyy
Gba mi o gbami
Jimmy Jatt o
Gba mi o gbami
Gba mi o
Gbami o
Gbami o
Once again bringing DJ cool DJ Jimmy Jatt
Burna Boy and you know we love 

Download Music Here

 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved