Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Tosin Bee ft.Mike Abdul – I know

Posted by: || Categories: Music


 

Tosin Bee (born May 24, 1990) is a Nigerian contemporary Gospel singer-songwriter and record producer from Oyo state, specifically Ogbomoso in Nigeria.

Tosin bee released this song which he featured Mike Abdul Titled I know.

Use the link below to stream and Download I know by Tosin Bee.

Download Music Here

Lyrics For I know by Tosin Bee

[Intro]
Sebi na me be the man wey God dey show much love.
Oluwa lo seyi oh.
You gast to know.

[Chorus]
Certainly I know I know I know I know.
Your covenant is sure.
I know I know I know.
What you have done for one.
I know I know I know.
You can do it for all.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

[Verse 1] (Tosin Bee)
I know this is my time oh.
I see blessings fall in line oh.
I know victory is mine oh.
I see miracles and signs oh.

Sebi na me be the man wey God dey show much love.
I say na me be the man wey dey like to praise God.
I know you know we know them know say I am blessed.
Dem know we know he know I know my joy is set oh.

[Chorus]
Certainly I know I know I know I know.
Your covenant is sure oh.
I know I know I know.
What you have done for one oh.
I know I know I know.
You can do it for all oh.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know .
I know say na me win the race oh.
I know I know I know .
I know say na me carry the oyel oh.
I know I know I know .
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

[Verse 2] (Mike Abdul)
Abba my father Jesu I want to know you more.
Iwo ni mo desire mo mo devil is a liar.
Dem say over sabi dey worry me.
I know I know I know.
Won ni president is calling me.
I know I know I know.

I sabi Jehovah personally.
The way he dey bless me loju pali.
I cannot explain it lyrically lyrically or musically.
I sabi Jehovah personally.
The way he dey bless me loju pali.
I cannot explain it lyrically lyrically.

[Chorus]
Certainly I know I know I know.
Your covenant is sure oh.
I know I know I know.
What you have done for one oh.
I know I know I know.
You can do it for all oh.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know. 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved