Terry Alexandar Ejeh (born 31 October 1988) better known by his stage name Terry Apala, is a Nigerian afrobeat and Apala (traditional Yoruba music) hip-pop musician.
Use the link below to stream and download Bad girl by Terry Apala.
Lyrics for Bad girl by Terry Apala
Terry Apala mo de ni ah ah
Bisola Big Brother s’o n gbo ye Bisola
Benie Macaulay l’ori beating
S’o n gbo mi ni omo Isoko mo de ni
We love Benie Macaulay
Helen ohh
Helen oh eh
Helen ohh
Helen oh eh
You be bad girl
You dey do me any how you don collect my money
Why you be bad girl
I no go gree omo na you I go follow
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go gree omo na you I go follow
You dey claim fine girl you no get shishi for pocket
Bad girl (No no)
Thank God It’s Friday l’ale yii go your house k’o lo mura
Ko lo gbara di
If na money you want chop you follow club together
I spend a lot
You finish 2 bottles of Hennessy
You be Babylonian Atenu of Africa
We enter my room I say make we do something
You say you dey do period baby I no gree
If na food you sabi chop you finish 2 plates of fufu
You supposed to be Atoro Bara Limited
Baby two people have jam you wey they charge your levels
Fura si before bu je tan ko l’obe
All my money you don collect finish
It’s not good rara my baby
Helen ohh
Helen oh eh
Helen ohh
Helen oh eh
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
Bad man come closer
See instructing like Big Brother
You’ll be forming big boss show stopper ah
Make the money rain Mr Lover ehh
I need your loving
My baby I need your loving
Give me good good loving
Day and night heavy loving
When we enter my guy dem dey mental walahi
Feel the fire feel the bass
Say my song dey make them dey craze ah
Uuh uh uh uhh na na na na na na
Na na na na na, na na na na na na
Helen ohh
Helen oh eh
Helen ohh
Helen oh eh
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
You be bad girl
You dey do me anyhow you don collect my money
Why you be bad girl
I no go agree omo na you I go follow
You be bad girl
Why you be bad girl
Nelson Jack Music
You be bad girl
Why you be bad girl
Benie Macaulay