Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Pat uwaje-king – Eze

Posted by: || Categories: Music


 

Pat uwaje-king is a nigeria gospel singer.she released this song titled Eze. pat uwaje-king is a former lead singer in the group midnight crew.use the link below to stream and download Eze by pat uwaje-Eze.

 

Download Music Here

Lyrics of Eze by pat uwaje-king

Had it been I know
I for done begin the praise
I for begin the praise
Even before you answer
I for ask for nothing just begin to worship now now I know
I join the overflow
Baba god you are faithful
Now I know
Eh you are faithful
Now I know
In everything you are able
Now I know
Able, baba you are faithful
Now I know
Eze ndi eze eh
I di egwu ooo
Onye na abia ozo
I di egwu ooo
Onye di ka gi
Onye di ka chukwu ooo
Omalichaa agu n’eche MBA
One one one one
Had it been I know
I for done begin dance
I for begin the dance
Rejoicing in the blessings
I for just dey praise you
Just begin dey thank you
Now now I know
I join the overflow
Yes you are faithful
Now I know
Onye kere uwa you are faithful
Now I know
In everything you are able
Now I know
Able, baba you are faithful
Now I know
Eze ndi eze
I di egwu ooo
Onye na abia ozo
I di egwu ooo
Onye dika gi
Onye dika chukwu
Omalichaa, onyekere uwa, aguneche MBA, chukwuoma eh
Aguneche mba
One one one one
Onye kere uwa faithful you are
My God you good eh
My god u good eh
My God you good eh
Odum Ebo Judah faithful you are
My God you good eh
My God you good oh ho ho
My God you good oh
Isi ike ndu faithful you are oh
My God you good oh
My God you good oh ho ho
My God you good oh
My God you sweet oh
My God you good oh
My God you fine oh Ho ho
My God you good oh
Baba Mi cha kpo Mi lee
Chineke
Baba Mi che che mi
Chineke
Abeg call his name ooo
Chineke
Jehovah
Chineke
Who dey answer your prayers
Chineke
Who dey give you sucess
Chineke
Many many blessings nko
Chineke
Oya bia Biko bia
Chineke
Nwannem bia biko bia
Chineke
Whos d lord and maker
Chineke
Who’s the prince of peace
Chineke
Chi… neke
Chineke
He…
Chineke
You are faithful
Chineke
More than faithful
Chineke
Yes you are able
Chineke
Oh lord chineke
I give you praise
Chineke
I bless your name
Chineke
You are God
Chineke
Oh yeah
Chineke
We give you praise
Chineke
We give you praise
Chineke
We give you praise oh how ho
Chineke
Chineke
Chineke 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved