Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Masterkraft x CDQ – Ahead Ahead (Lyrics, Video)

Posted by: || Categories: Nigerian


Ahead Ahead Mp3 by Masterkraft x CDQ
 

Download Ahead Ahead Mp3 by Masterkraft x CDQ

Get this track from Masterkraft x CDQ titled Ahead Ahead.

Sunday Ginikachukwu Nweke, professionally known as Masterkraft, is a Nigerian record producer, disc jockey, band director, pianist, and songwriter. He started his professional music career with Kennis Music, and has worked with artists such as Flavour N’abania, Bracket, Banky W., Sound Sultan, Timaya, Lynxxx, M.I and J. Martins, among others.

Use the link below to stream and download Ahead Ahead by Masterkraft x CDQ.

Lyrics for Ahead Ahead by Masterkraft x CDQ

[Intro]
Ma-ma-masterkraft on the beat

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Verse 1]
Ahead Ahead
eh, all I wanted was to get ahead
Baba gimme Shandi, my eye dey red
If you no get money, comot for here
Ehh, pilot, look ahead
E be like say you don dey lose your head
Forget, I don get paper here
Why everybody just dey look me self? “Nawa oh”
RIP to the dead, Ebeano! Na you dey hot
Your market dey sell chai
No wonder you no dey send
So na you be the usher here?
Ohh, who be your father self? “Ehh come oh”
why you dey para self?
The sun too hot for this Ghana self
Abeg wake me up if you reach Mile 12
Choir Master

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Verse 2 – CDQ]
Yea yea
Ahead Ahead
won n pe ehhh
Emi ti won n koje bi Indomie and egg
Olami ti de, I gat cash under the bed
Fun mi l’aye, mo fe run e je bi Daily Bread
Woss! CDQ lo’n fo, ma s’iwa wu
Ma je k’Olobe yen wo’le, a o si n sawawu
F-ck what it was, hommie
it is what it is
Ti Hillary o ba wole, e je k’a gba kadara pelu Trump
Awon Ake ti fe da’lu ru pelu SAR-SAR
Shogbo Osho free
kini bear mami sasha
Won ni mo ne Google moju, mo ya were gan
Onisowo t’o nice lana but leni, won ti gone
Ki samaraisa no dey do baba for business
(?) the best part of it, throw-way the rest like cigarette
Oro po n’nu Iwe Kobo, but je ki n da le na
If you no dey talk about money, bros, move ahead
“Move ahead, move ahead”

[Hook/Chorus]
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea
Ahead Ahead
The girl say she no be take-away
Ahead Ahead
See, Eke dey come, abeg find your way
Ahead Ahead
If no be today, shebi tomorrow dey
Count your blessings and move ahead
Move ahead
yea yea

[Outro]
Bia! Who, who park this car for here?
People go just dey
People go just dey park anyhow
Bia, nwane nna nna bupu motor here o
Make them comot this car abeg
Nna, I no need, abeg abeg abeg
Comot this bus here, fool
Bupu ihea nwanne

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved