Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Ebukah – Eshey

Posted by: || Categories: Music


 

‘Eshey’ by Ebukah Mp3 Download

Download this new song from Ebukah titled ‘Eshey’.

Ebukah is an upcoming Musician from Owerri and Student of Imo state University Owerri.

Eshey is his first single and a freestyle.

Use the link below to stream and download Eshey by Ebukah.

Download Music Here

 

Lyrics for Eshey by Ebukah

Lord I thank you for my life
Thank you for my family
Thank you for the plenty blessings even when Dem say we be liability.
.
Badman casting, Badman casting
but we still grinding, we still grinding coz

when you dey hustle nobody go see you
but wen you cruise in your Benz Dem go want to kii you (see)
.
But who Eledumare don Bless
nobody wey go fit contest
But who Eledumare don change
nobody wey go fit challenge….
.
Eshey.. Eshey… Eshey.. Eshey oooh….. ah
(for all the things you dey run for me, I go dey do the boogie dance to the one in a million)
.
Eshey.. Eshey… Eshey.. Eshey oooh….. ah
( call all my friends mek Dem run come, we go dey do the boogie dance to the one in a million)
.
Brodaman come closer, brodaman brodaman come closer… (see)

The God I dey serve is sweeter than sugar
my Bible is better than your Nokia Lumia
spend on the word no dey spend on Suya,
give this message to your streetman juga

before before Dem dey downgrade us
because when Dem dey ball we dey fire prayers..

now the money wey I get e dey push mountain so tell your bank to come borrow money…
and as a holyghostal brother, I don pay my tithe no time for dulling.

see my spiritual father laid hands on me
so tell the devil mek he take his hands off me…
.
shebi you dey pray mek I fall
but you know say man no be God….
.
Eshey…Eshey………..
.
.
brodaman brodaman,.. brodaman brodaman brodaman X2
.
the God I dey serve is sweeter than sugar
my Bible is better than your Nokia Lumia
spend on the word no dey spend on Suya

spread this message in your street!……. 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved