Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Duncan Mighty – MieKeRaSo

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Duncan Mighty titled MieKeRaSo.

Duncan Wene Mighty Okechukwu (born 28 October 1983), simply known as Duncan Mighty, is a Nigerian musician, singer, and music producer from Obio-Akpor, Rivers State. Though his musical style demonstrates a high-level of genre versatility, it is also heavily influenced by the sounds and culture of his people as most of his songs are sung in his native Ikwerre language.

Use the link below to stream and download MieKeRaSo by Duncan Mighty.

Lyrics for MieKeRaSo by Duncan Mighty

Miekeraso
Mie ke ra so
Girly you want am want am
Baby you do
Spellz
That thing unu rakpo eh
Wene Mighty wawa
Girly umu wu gara ra oh
Amina
Girl no send
She no dey like comot
Yea yea oh
She no dey like to take anything wey get alcohol
Omo oh
I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Bad girl oh
Girl you dey ginga my ruu
Take am jeje
Do me jeje
Because you know
Ekile is too far to hold your hand
Baby mo Jide muo oh
Cause you know
Ekile is too far to talk money oh
Jide muoh
Baby muo oh
Girl am going out of my mind
And even though I don’t really know you
You be the reason I left Uju
Oh uh uh
I never knew
I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Oh godogo
Girl girl girl
Girl you’re mine
Okpotokpo
Girl girl you’re mine
Kwa kwa kwa kwa Debbie
Na she carry this kind of thing wey you carry
Okpotokpo
Na wene mighty sit for you gbogbon
Gbon poto
Roll am down girl
Gbon poto
Whine am down girl
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Miekeraso
Ah ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
Miekeraso
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am
Girly who be wo garala
Make I give you want am want am

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved