Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Dotman – Naija (SayNoToXenophobia)

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Dotman titled Naija (SayNoToXenophobia).

Olatunji Oladotun Alade, popularly known as Dotman, is a Nigerian singer, rapper, performer and the CEO of 808 Recordz.

Use the link below to stream and download Naija (SayNoToXenophobia) by Dotman.

Lyrics for Naija (SayNoToXenophobia) by Dotman

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu
Bi mo shey fe ma claim Right mi, lo ba left mi
O lowo kan Opolo mi reset ni
(Igbaju oloyi)
Them collect my Iphone
Won gbe mi si inu Danfo oo

Olohun gbo eleyi o wa pa
Shey o ye ka ri olopa ka ma japa
Them tell me say make i do transfer
La yi’se la yi ro, e jo ki gan la fa
E ti search apo mi, e ba igbo ni be
E wo phone mi, e ri anything, iyin duro n’be
(Kilode)
O ti di esu bayi, o ti di ogun bayi
Ki ni mo shey bayi, ti e shey na mi bayi

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu

Oga police ye, weytin be this ye
Oya make we go station
To collect money na ehm be your intention
You no tell me my crime, you wan collect e bribe
No no, I no go drop shingbanyi
If you want to fire me, fire me make i pa

Why all these harassment
For country wey getti Government
Our mumu don do, our mumu don do
Before them leave me na my padi come through
Tori bi mo shey dress, mo su Cell, mo lo one day,
Mo san 1oBail ki Iya ma je mi

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu

Naija Say No to Police Harassment
Say No To Corruption
Say No To Poverty

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved