Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Daddy Showkey – Fire Fire

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Daddy Showkey titled Fire Fire.

Daddy Showkey is a veteran Nigerian galala singer. His genre of music is called ghetto dance or simply ghetto. … He was born as John Odafe Asiemo but is known as Daddy Showkey all over the Ghetto. He hails from Olomoro Kingdom in Isoko South LGA of Delta State.

Use the link below to stream and download Fire Fire by Daddy Showkey.

Lyrics for Fire Fire by Daddy Showkey

Ina njo ogiri o osa
Fire dey burn wall no run
Comot for road for ram o
Give am chance e no get brake o
Hehn hehn hehn hehn
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire
Fire burn fire burn fire burn fire burn all de bad people dem fire burn
Fire burn fire burn fire burn all de man wey no like better ting fire burn
Fire burn fire burn fire burn de man wey no want make e better for im broda fire burn
Fire burn fire burn fire burn fire burn all de bad people dem fire burn about
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
All de bad people wey dey for our land wey no wan make e beta for de people dem
All de bad people wey dey for our land wey no wan make e beta for de people dem kill dem
Comot der daddy showkey no wan see comot der
Tell all de bad people dem comot der
Make dem runn go far comot der
Tell all de bad people dem comot der
Daddy showkey no wan see dem comot der
Tell all de bad people dem about
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Shine your eye shine your eye well well
Shine your eye shine your eye well well
Look your back look am well well
Standi well standi well well
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire hear back
Shine your eye shine am well well
Standi well standi well well
Look your back look am well well
Make you check check yourself well well
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Ina njo ogiri o osa
Fire dey burn wall no run
Stand for where you dey stand well well
Open your eyes shine am well well
Check your back and check it nicely hehn hehn God damit
Who’s there
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Quench de fire you sabi quench the fire now
Quench de fire you sabi quench the fire yee yee yee
Fire burn fire burn fire burn fire burn burn all de bad people dem fire burn
Fire burn fire burn fire burn de man wey no like better thing fire burn
Fire burn fire burn fire burn fire burn all de bad people dem about
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again people
Fire fire in our country country
Give me plenty water make I quench the fire
Una hear me again hear me again

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved