Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Cohbams Asuquo – Starlight

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Nigeria super talented singer and music producer Cohbams asuquo drop another track which he titled starlight.use the the link below to stream and download starlight by cohbams asuquo.

Watch Video

Download Music Here

 

Lyrics of starlight by cohbams asuquo

I fit fight for you
I’ll give my life for you
No valley too low, no mountain too high
For me to climb for you
Na you dey help me see
The very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me
And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight
Hmm
Dem say my eye go clear
Dem say your eye go tear
Darling no mind dem
Make you no send dem
Dem no be God my dear
And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill…
Starlight dey shine from night ’til morning
E no dey taya
E no dey die
And even when it disappears
Still dey out dey shine somewhere
All the time
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh-oh-oh-oh
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh-oh-oh
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight 

 

 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved