Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Burna Boy – Spiritual

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Burna Boy titled Spiritual.

Damini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists.

Use the link below to stream and download Spiritual by Burna Boy.

Lyrics for Spiritual by Burna Boy

It’s Kel P vibes
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yah yeah yeah oh
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ah ah ah ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah oh
Spiritual, highly spiritual
Omo I done tire tire tire tire
Tell them no me nor holding back
See I fit wire wire wire wire
All the money wey dey my bank
Just to show you dat I’m for real
You know it’s not hard to find me
I’ve been on the road and me no slow down but I run with the program
Said all my people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all my people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ah ah ah
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah Ohhhhhh
Spiritual highly spiritual
Girla whine for me ah
Me shine like a diamond ring
Them gonna never tramp on me ah
Girl know say man na real stylist ah
Dem never seen a style like this ah
Dem girl wanna have my kids ah
She wan live a life like this cause she know say everything nice and sweet
Said all ma people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all ma people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah Ohhhhhh
Spiritual, highly spiritual
“And the message from Burna, I believe,
Would be that every black person should please remember
That you were Africans before you became anything else” 

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved