Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Adekunle Gold – Pablo Alakori

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Adekunle Gold titled Pablo Alakori.

Adekunle Kosoko (born 28 January 1987), known professionally as Adekunle Gold, is a Nigerian highlife singer, songwriter and graphic designer.

Use the link below to stream and download Pablo Alakori by Adekunle Gold.

Lyrics for Pablo Alakori by Adekunle Gold

Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya ooo
Person why get ambition no dey wait for manner oo

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother I beg ma ma ja le o abeg oo
A beg
Sister I beg no short cut oo abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush lo lo
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg brother a beg ma ma ja ole o
A beg sister abeg no short cut oo abeg

Ireje osi nu foto oun o se lomagba
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you ah
I’m sorry for you my brother
No play yourself oo
Time dey run o away

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother a beg ma ma ja ole o
A beg abeg sister abeg no short cut oo abeg

Oh na na na abeg o
Adekunle Gold abeg oh oh abeg
Para pa ra para abeg oo abeg 

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved