Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Timi Dakolo – Everything(Amen)

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Amen by Timi Dakolo Mp3 Download

super talented and contemporary singer TIMI DAKOLO came through with his latest track which he titledAMEN.the song is like a prayer to anyone who is making effort to succeed in life.use the link below to Download and stream AMEN by TIMI DAKOLO.

Download Music Here

Lyric of everything(Amen) by timi dakolo

Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your Hand
(Go work)

Your Name go open doors (amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Every hustler get hin day (day, day)
Wey the hustle go come
Dey pay (pay, pay)
Your own e no go Tey
(Amen, amen, amen)
If you dey find work

Do your own (oh, oh)
God sef go do hin own (oh, oh)
And flesh go cover bone
(Amen, amen, amen)
If you believe it say amen
(Amen)
If you believe it say amen
(Amen)

If you believe it say amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)

Everything you put your hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since
(Since, since)

Aunty wey dey find Pikin
(Kin, kin)
One day you go born twins
(Amen, amen, amen)
Tenant wey don lose hin job
(Job, job)
Landlord come dey do like god
(God, god)
One day you go be landlord

(Amen, amen, amen)
Good news go locate you
(Amen)
Watch and see e no go tey
(Amen)
If you believe it say amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors

(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your Hand
(Go work)
Your Name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Long Life go follow you
(Amen)

Strangers go favor you
(Amen)
Great men go honor you
(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque (amen)
You sef go drive that Benz oh (amen)
This life go still make sense oh
(Amen, amen, amen)

Your children go make you proud (amen)
Bad people no go pull you down (amen)
One day you go run this town oh
(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money (Amen)
Baby go call you honey (Amen)
You sef go host the party

(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend (Amen)
Otedola go be your friend (Amen)
Adenuga go be your guy
(Amen, amen, amen)
Elumelu go be your guy (Amen)
Abdulsamad go be my guy (Amen)
Rabiu go be my guy
(Amen, amen, amen)

Your Life no go end in shame
(Amen)
Your business go bring you gain
(Amen)
If you believe it say Amen
(Amen, amen, amen) 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved