Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Sammie Okposo – I Go Dance

Posted by: || Categories: Music


 

Sammie Okposo (born 30 May 1971) is an international Nigerian gospel artist. He is also a music producer, psalmist, and CEO of Zamar Entertainment.He released this song titled I Go Dance.use the link below to stream and Download I Go Dance by Sammie Okposo.

Download Music Here

Lyrics for I go Dance by Sammie okposo

Shey abegi make una no mind me oo abeg
Because I wan scatter dance now
Aah hehn no be drink dey worry me oo hehn
The thing wey dey shark me now ehh
E pass ogogoro

Because if I tell una how Baba God take change my story
Ehehn una body no go contain una oh
Una go begin dey follow me dey jolly
Oya
Sesele chey sesele chey sesele oya oya
Sesele chey sesele chey sesele ehhy
Everybody danceya ehehn danceya ehehn danceya

Ehhy everybody danceya ehehn danceya ehehn danceya
Na so
Many years don come and go
Everyday with im own story oo oh
The place wey I dey yesterday
I no de there today oh oh oh
I know say I no qualify
Papa na You justify me oo ehh ehh

My mistakes You rectify
Forever na You I go magnify ehh ehh ehh
Wen I dey wahala
You say no palava ehhy
You say if I surrender and make You my Father ehh ehh ehhy
All my suffer don pass over ehh
I begin de hammer I come dey hala
Na God de power

For the things He dey do for me ehh
I go dance I go dance oh
He dey sweet for my belle iyea ehh ehh ehh
I go dance I go dance oh
You don change my story oo oh oh
I go dance I go dance oh
You don make my life better ehh ehh ehhy
I go dance I go dance oh
Oya sesele

Sesele sesele sesele sesele chei chei
Sesele sesele sesele sesele sesele
Everybody danceya danceya danceya danceya ee danceya danceya
Everybody danceya danceya hahn danceya
Not to small thing
Dem say I be zero ehh You turn me to hero ehh
Dem even say I be failure chei You Love me with favour ehh
For all my trouble ehh ehh ehh You bless me double oo ehh
Some say I don dey magaa na God dey ginger my swagga

The things that You do for me-e-e-e e dey sweet my body ehh ehhy
How You die for me and You set me free e de make me jolly ehh
All de thing wey You dey do for me yeah ehh ehh e de sweet my body ehh ehh
All de thing wey You dey do for me yeah ehh ehh e de make me jolly ehh ehh
You don change my story ehh
I go dance I go dance oh
My life don better
I go dance I go dance oo

E dey sweet my belle
I go dance chei I go dance oo
E dey sweet my belle yeahh ehh ehhy
I go dance I go dance oo
Jolly jolly jolly
I go dance ehh ehhy I go dance oo
Jolly jolly jolly
I go dance ehh ehhy I go dance oo
Ehhy sesele sesele

I go dance sesele sesele I go dance oo
Danceya danceya
I go dance danceya I go dance oo ehh
You don change my story
I go dance yeah yeah I go dance oo
Ehhy unekunek sai unekunek
I go dance unekunek I go dance oo unekunek
Oya wave your hands and

I go dance shake your body I go dance oo
Oghene meh You do well oo oh oh yeah
I go dance I go dance oo
Iketummeh You too much oo
I go dance chei oya I go dance oo
Sesele sesele sesele sesele sesele sesele ehh
Everybody danceya danceya danceya danceya hei
Danceya danceya chei chei chei 


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved