Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Kolaboy – Hello Mumsy

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this gospel track from Kolaboy which he titled Hello Mumsy.

Chinonso Nwodo popularly known as Kolaboy is a Nigerian musician, rapper, songwriter and performing artist. He gained popularity after rap battle with female musician Ugoccie on social media.

Use the link below to stream and download Hello Mumsy by Kolaboy.

Lyrics for Hello Mumsy by Kolaboy

Haa
Odia
Kola… boy
Story story… (Story!!!)
Ha! See, ehn
I know say without you this journey for no begin
How you dey nah, shey your shop still dey go
You go wan ask me about church, mumsy I still dey go
I know say brothers for church go dey ask of me
Child of the world, many of them go don curse me
And even pastors go don dey use me preach sermon
They go wan paint me, make them use crayon
But mumsy e get wetin I confess
If this rapping is a sin, then I can’t repent
Cos na for church wey I start to dey write these lines
Monday bible studies, my jotter na witness
Let it be known, before they start count my sin
Say my greatest crime ever na to chase my dream
I am out here looking for the side wey green
Na my script I dey write, I just dey act the film
So mumsy forget wetin they tell you
When this hustle don pay na them
Go still show you
The only thing wey you owe me na those prayers
Cos future bright pass shop wey dey sell stainless
Journey of a thousand miles no be
Today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everwhere go stew, but my brother you have to buy curry (Ije, Ije)
My prayer everyday nah to see mama (ha)
Dripping everyday in her gucci and prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me everyday my mama
Nah to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)
He!
Hello mumsy, echefubem mgbe ino ndida well
Ina-aku n’ road side mummy inwero shop then
Rice ofeaku ya na stew ka iji zuom n’ schoool
Okwa nkwere gi nkwa n’ nga eme gi proud soon
Echefuna, Okwa isi n’ nga eficha gi anya mmiri
Okwa isi n’ emecha n’ uwa ga n’ agba nwa gi nkiri
Obidogo, Oh nwayo nwayo ude nwa gi na-edezi
Mummy juo ese n’ ogbe ka ifu n’ akukom ka ana echezi
Chukwu nonso, anum n’ o akukom na efe
Nwa nwanyi Deeper Life kita oyego isi ya eye
Everyday so n’ tv ka anyi na-afuzi ya now
Inu succeess adiro easy mana ogetego gown
So mumsy
Ezurom ori, onwero onye nnara nke ya
So akaraka aka kam chuga n’ eche ka ukwa daa ma oruo oge ya
Echufuna all your prayers will never be in vain
Amam n’ imurom with a silver spoon mana nga egote ten
Journey of a thousand miles no be
Today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everwhere go stew but my brother you have to buy curry (Ije, Ije)
My prayer everyday na to see mama (Ha)
Dripping everyday in her gucci and prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me everyday my mama
Na to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you Pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)
Mu… (Ha! Odia!!)
Make you pray for me (So ekpere kam cho)
Mummy mummy mummy
Make you pray for me (Nwanyi oma)
Make you wish me well (He! So ekpere kam cho)
Kola… boy, odia.

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved