Welcome to DivineFlaver

VIDEOS | SCHOLASRHIPS | FOREIGN | MIXTAPES

LIKE TO UPLOAD YOUR SONG? CLICK HERE!

                 

Dr SID – The “D”

Posted by: || Categories: Nigerian


 

Get this track from Dr SID titled The “D”.

Sidney Onoriode Esiri (born 1 May 1980), commonly known as Dr SID, is a Nigerian singer.

Use the link below to stream and download The “D” by Dr SID.

Lyrics for The “D” by Dr SID

I swear the ladies of the d
This na your doctor doctor sid
The ladies of the d
If you don’t believe me
Wait and see
Up in the club they’ve been
Shaking their bombom
When dey hear sey I don come
Like timaya say shake off your
Bombom
Na im make dem dey run come
They say the other boys dem
Won shey dada
That’s why the girls won gba rara
Uhhh they say am so big
They say am the ishe
They say am so sweet
They can get enough of me
Cos I keep dem satisfied
That’s why the ladies of the d
D for desire
The ladies dem love my attire
Gbedu I dey drop on steady
As e dey hot e dey burn like fire
Ah dem stop to dey admire
All the boys dem go stand on the wire
Keep it life like a naked wire
Dr sid I will never retire
You like when I do my thing
I make you wanna dance
When I do my thing
Na why dey know my name
Break it down low
When you hear my name
One two scatter the show
Three four carry my money dey go
Eh eh eh eh
That’s why the ladies of the d
Limpo doctor doctor doctor sid
The ladies of the d
If you don’t belive me wait and see
Up in the club they’ve been
Shaking their bombom
When dey hear sey I don come
Like timaya say shake off your
Bombom
Na im make dem dey run come
They say the other boys dem
Won shey dada
That’s why the girls won gba rara
Uhhh they say am so big
They say am the ishe
They say am so sweet
They can get enough of me
Cos I keep dem satisfied
That’s why the ladies of the ahn
D for the dove
Everybody wants money you already know
Omo no yawa I get on the flow
Na part of the reason dem feel my parol
One milly *** for the do
Money in the bank
Stamp cash on a loan
Straight to the top
If you ready lets go
Baby ****
You like when I do my thing
I make you wanna dance
When I do my thing
Na why dey know my name
So break it down low
When you hear my name
One two scatter the show
Three four carry my money dey go
Eh eh eheh
That’s why the ladies love the d
Limpo doctor doctor doctor sid
The ladies love the d
If you don’t believe it wait and see
Up in the club they’ve been
Shaking their bombom
When dey hear sey I don come
Like timaya say shake off your
Bombom
Na im make dem dey run come
They say the other boys dem
Won shey dada
That’s why the girls won gba rara
Uhhh they say am so big
They say am the ishe
They say am so sweet
They can get enough of me
Cos I keep dem satisfied
That’s why the ladies love the 

Download Music Here


UPLOAD YOUR SONG HERE


 

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below




ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG
Theme by DivineFlaver
Copyright © 2024 DivineFlaver.com All Rights Reserved