Charles Chibueze Chukwu popularly known as Crayon is a Nigerian musician, and songwriter. He came to the limelight after he released his hit single “so fine”.
Use the link below to stream and download Aye O by Crayon.
Lyrics for Aye O by Crayon
[Verse 1]
You don wake for morning
No money for pocket
You dey stay one room
I pass my neighbour
You no get
Heat wan finish y’all
Yesterday night
All your friends run away
Na which kind life be this?
[Pre-Chorus]
See Francis oh
Wey we start together
Francis now dey drive Benz
Francis wife she don born two
Francis now dey fly first class
Watch latest comedy videos, gists, celebrity gossips, and music videos here
Kili kpokpeto jimono
As long as you dey alive
We all stand a chance
We must to reach there oh
[Chorus]
Aye o kpare o
Aye o kpare o
As long as we dey alive
We must to reach there oh
Oh yeah
Aye o kpare o
Aye o kpare o
As long as you dey alive
You must to reach there oh
Oh oh
Aye o kpare o
We must to reach there
[Verse 2]
Night don dey reach
After six dey knack oh
Ebi kpami o
Belu belu ti dunmi o ah
Abeg where Sikira dey
Make she enter kitchen o
Make she bring amala, kpelu efo
Make I chop, make I get strength to sing o
As you see me so
I no fit lie for you
Destiny no be dog race o
As long as you dey alive
We must to reach there o
[Pre-Chorus]
See Francis oh
Wey we start together
Francis now dey drive Benz
Francis wife she don born two
Francis now dey fly first class
Kili kpokpeto jimono
As long as you dey alive
We all stand a chance
We must to reach there oh
[Chorus]
Aye o kpare o
Aye o kpare o
As long as we dey alive
We must to reach there oh
Oh yeah
Wah wah wah
Baby fresh and Ozedikus
Killing them all of course
Lo lo lo
Aye o kpare o
Aye o kpare o
As long as you dey alive
You must to reach there oh
Oh yeah
Aye o kpare o (Hustle, hustle)
Aye o kpare o
As long as you dey alive
You must to reach there oh
Oh yeah
Aye o kpare o (No pain, no gain)
Aye o kpare o (No pain, no gain)
As long as you dey alive
You must to reach there oh
Oh yeah
Aye o kpare o (No pain, no gain)
Aye o kpare o
As long as you dey alive
You must to reach there oh
Swaps swaps