The duo of Mountain Black and Mad Melon (real names Jimoh Olotu and Omeofa Oghene respectively) are better known by hit single ‘I am a Danfo Driver, Suo’
Use the link below to stream and download Aya Mi by Darey.
Lyrics for Aya Mi by Darey
1
De tin wey you do me o (The things you do to me)
De love you dey show me o (The love you show me)
De tin dey sweet me ooo (They make me melt)
My beautiful baby o
Na you I go follow ooo (It is you that I will follow)
Today and tomorrow
Omalichanwayi baby okwu
AyaMi, ba se n baarawa lo o (My wife, as we journey together)
AyaMi, kiOluwabawa lo o (My wife, may God go with us)
AyaMi, a o nisina, a o nikoseooo (My wife, may we not miss our way or misstep)
AyaMi, AyaMi (My wife, my wife)
Rora maa lo (Iyawoeleseosun) (easy motion my dear wife with the lovely legs)
Rora maa lo (Maagbeselokankan o) (easy motion, easy steps)
Rora maa lo (My baby babybaby o)
Rora maa lo, Roramaa lo
“Soflysofly, die die, gentle gentle”
2
Your face e be like honey sweetie (Your face is like honey sweetie)
For only me o
De tins wey I go do for you, dem go surprise you o (The things I will do for you will surprise you)
Omali-Orekelewa baby iwoni o (Terms of endearment)
Nwanyi baby okwu
Etoigbeyawolaiye (Unions around the world)
Oba Oluwa lo fi le le o (Are ordained by God)
Asenik’awatogeda o (It is written that we shall be together)
Amin (Amen)